News

Sharia Police for Kano State for northwest Nigeria say dem don gbab about 80 pipo wey dey eat during fasting, since di holy month begin. Tok tok pesin of Hisbah - Adamu Yahaya tell BBC Pidgin say ...
Hisbah tok tok pesin Adamu Yahaya tell BBC Pidgin say na di usual practise before every Ramadan to intensify dia patrol especially areas wey "bad bad things dey happun" so as to prepare pipo of ...
Kano Hisbah tok-tok pesin, Adamu Yahaya, tell BBC Pidgin say dia record show say na seven pipo miss for September and six for August.